lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

time difference - falz lyrics

Loading...

[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi

[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s*x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s*x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there

[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa *****
**** hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon **** b*st*rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...