follow follow - falz lyrics
[intro: fela kuti]
no brake, no job, no sense
na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo
[chorus: fela kuti]
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
[verse 1: falz]
ah, oh, eeh, eeh
ah, shakara po alakori
emi ti mi o lowo la po mi
follow follow wan k!ll the boy (boy)
but e just dey go like zombie
og na god i take beg
una no go fit to stop my fake flex
my phonetics my complex
teacher don’t teach me nonsense
me i want to rock the latest
shey you no dey feel my swag dey make sense?
i dey tell the boys of how i go take spend
even when i know account dey red
my mates them dey reason how to make bread
me i still dey wonder how i go take blend
i go need to talk for matter wey trend
you for see the likes on top my jpeg
[chorus: fela kuti & falz]
no break, no job, no sense
na joro, jara, joro, joro, joro
attention! (zombie)
quick march! (wey the party)
slow march! (zombie) (shey o ti pari)
left turn! (i don show)
attention! (zombie) (o no no no i must blow blow blow)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn! (drop comment)
attention! (zombie) (give me likes)
quick march! (drop comment)
slow march! (zombie) (anyhow)
left turn! (no problem)
attention! (zombie) (emi ko ni mo ni moto)
quick march!
slow march! (zombie) (why’re you acting like you don’t know)
left turn!
[verse 2: falz]
na me and you go dey inside the trouser
i see wetin david buy for chioma
i need to break my bank to feel among now
ki emi ati boys na jo ra
sho ri wedding banky and adesua
sho ti gbo pe toke ti ra range rover
ye fo ya, i go borrow pose na
i go be the talk of the town, i go take over
i need followers e dey important
they say person dey lekki wey dey pump yansh
i need hbd, i need congrats
i need mentions i need more
my mates them dey reason how to make bread
me i still dey wonder how i go take blend
i go need to talk for matter wey trend
you for see the likes on top my jpeg
[chorus: fela kuti & falz]
no break, no job, no sense
na joro, jara, joro, joro, joro
attention! (zombie)
quick march! (wey the party)
slow march! (zombie) (shey o ti pari)
left turn! (i don show)
attention! (zombie) (o no no no i must blow blow blow)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn! (drop comment)
attention! (zombie) (give me likes)
quick march! (drop comment)
slow march! (zombie) (anyhow)
left turn! (no problem)
attention! (zombie) (emi ko ni mo ni moto)
quick march!
slow march! (zombie) (why’re you acting like you don’t know)
left turn!
[bridge: fela kuti]
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
attention! (zombie)
quick march!
slow march! (zombie)
left turn!
[outro: fela kuti]
no break, no job, no sense
a joro, jara, joro
Random Song Lyrics :
- falsa realtà - peter punk lyrics
- no voy a humillarme - presencia melody lyrics
- tattoo - dragonvy lyrics
- magic - rhyan gomez lyrics
- humanrace - keiko lyrics
- let me give the world to you - the smashing pumpkins lyrics
- narciso - barão vermelho lyrics
- sad song - lou rawls lyrics
- le grand guignol - theatres des vampires lyrics
- un'avventura infinita - gatto panceri lyrics