lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

johnbull - erigga lyrics

Loading...

chris e no brown
eye don red
now you don tire
dey live in regret
when dem say stop
e no sabi hear
as u dey find
many people reject
prodigal son
mama been don talk
papa no care
for my mind i get sense
oh lord
me i need your love
i no know i don dey regret

these are the words of amagidon
go with the flame or na you go burn
when you dey find and u no fit talk
only yesus you dey follow talk
rebuke brokenness from your mindset
cuz na the block e go talk loud
givе me the kush ama roll it all
my balance go shakе i no fit talk
yea yea
you got your mama saying
johnbull my son
listen to my word
this life dey tough even
if you focus u go hustle
mama
johnbull your son
no dey listen to your word
mama
you know life na course
we dey work hard to
get am double ohh

warri boy in lambo big man convo
na trouble i dey crave make dem burst out
we no dey fear to die like who don pkuff before
i take god beg you no let my devil come out
na money conversation na make you my blood
call the plug my kale dey here wit her deadly squad
my bestie my bestie na we take dey pai
the molly don burst no wonda she dey amapia
shey you dey see the kind of evil the money dey bring
her g string she don fling use my mic dey sing
a queen and more caramel with chocolate
sweet inside climb on top no let the juicey waste
everyday dog has its day but not today
you fit go die throway way
we no force vibe bad energy away
turn for throat pack for face food dey micro wave
these are the words of amagidon
go with the flame or na you go burn
when you dey find and u no fit talk
only yesus you dey follow talk
rebuke brokenness from your mindset
cuz na the block e go talk loud
give me the kush ama roll it all
my balance go shake i no fit talk
yea yea

you got your mama saying
johnbull my son
listen to my word
this life dey tough even
if you focus u go hustle
mama
johnbull your son
no dey listen to your word
mama
you know life na course
we dey work hard to
get am double ohh

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...