confidence - ema lyrics
verse 1
you come deliver sinner like me
and you call me “special pikin”
lord e plenty wetin you hand do for me
you dey give me confidence, gimmie confidence
i’m a proper result of your grace
cause you use your love commot my mistakes
lord e plenty wetin your hand do for me
you dey give me confidence, gimmie confidence
chorus
so i give you my life, and everything i have is yours
you no go use me catch cruise
i give you my world, you are my all in all
you no go use me catch cruise
cause you give perfect love yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love yeah yeah
perfect love
verse 2
i no believe say na me wey you use
when i reason, i still dey confuse
cause if na person, them no go love me
the way that you do
no go do the things that you do
you dey give me confidence
na me the evidence
say na anybody you like you use
you be general; you pick, you choose
you dey give me confidence
na me be the evidence oh oh
say na anybody you like you use
you be general; you pick, you choose
chorus
so i give you my life, and everything i have is yours
you no go use me catch cruise
i give you my world, you are my all in all
you no go use me catch cruise
cause you give perfect love yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love yeah yeah
perfect love
outro
this your love, e no get sorrow
this your love, e no dey die
cause i know you know tomorrow
me i no go ever cry
Random Song Lyrics :
- blow n smoke - zombie shaker box lyrics
- al otro lado del sol (remasterizado 35 aniversario) - los temerarios lyrics
- grave new world - marble berry seeds lyrics
- incredible hulk freestyle - prof. k lyrics
- anthem for doomed youth - terror cell lyrics
- always ascending - haai, jon hopkins & kam-bu lyrics
- длинные патлы (snippet 04.11.2024)* - 2kizz lyrics
- skatin' - retirement party lyrics
- invader fluffy - lil kirby lyrics
- luuseri - safira (fin) lyrics