lost - el nino lyrics
kalakuta
karishika
all of them boys dem no see me later
truth is bitter but i gat to face the grind
me i no dey smoke for shrine
say you need to do your thing
and i need to do my thing
that’s why i gat to face the grind
me i gat to chase the bag oh no
i’m sorry
i gat billion dollar dreams so i’m in a hurry
shout out to them homies
wey dey for me when i get struggles
i dey for you too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
my kele dey fight
my padi dey find me
i for dey your side
but i must fight alone
i know one day i go be alright
i know one day i go be alright
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
and i no mind
you better don’t mind them too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
no oooo way
i been tryna live my life
so i dey pray eh eh eh
.
Random Song Lyrics :
- athena - jake luttrell lyrics
- shawty - y. bufu lyrics
- time moves slowly - paudy hourihane lyrics
- un litigio - cosmetic lyrics
- rockin' purple - jt music lyrics
- groupie - webcage lyrics
- 모 아니면 도 (go big or go home) - enhypen (엔하이픈) lyrics
- ultima città - bull brigade lyrics
- the honey wind blows - glenn yarbrough lyrics
- origin - don toliver lyrics