
mind games - ejoya feat. buju lyrics
nawana sl!cker
oh oh yeah yeah yeah
oh o oh o oh
see i been get one gele wey no want vibe
see that gele she just wan fly
she want the things i no fit buy
see that gele just dey one kind
but i get one gele wey just want vibe
see that gele she just my type
she dey support all day all night
she want the things my money fit buy
that’s sabrina o
o o o o
yeah yeah yeah
sey you know
na that one sabi now
o o o o
and you know
yeah yeah yeah
see na that one sabi now
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
see la
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
big keys on the mix
(instrumentals)
Random Song Lyrics :
- when i saw you on the cathedral steps. - josemar silva lyrics
- say no more extended - m row lyrics
- suffering in silence - bonnibell lyrics
- brokystyle 2 - accup lyrics
- soulcharge - hidekki lyrics
- monster - thapelo mashiane lyrics
- mucho, poquito o nada - margarita lyrics
- mr. swisher - king shelter lyrics
- arrochadeira - dj np7 lyrics
- it flies - deadletter lyrics