dont listen - efi cruise lyrics
i’m about to put you on a cruise in a minute
gbedu boss
she was outside it was hot eh
hot eh eh
doing shots eh eh
shots eh
said she want top eh
top eh
floppy
you know that floppy
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh
na wetin happen today eh
wey you come come here come dey troway
they go nacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
e say e see me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
now ya seen me walking
e say e see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
one day
one day one day
kposhey
you can’t be doing what you want now
you see the boy run out
see the boy run
e say mogbe eh
with him hand for head
e dey shout mogbe
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh eh
na wetin happen today
wey you come come here come dey troway
they go jacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
no tasi me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
shey e’ see me walking
ahn e’ see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
Random Song Lyrics :
- hundred miles - kid kenzi lyrics
- 来 (come) - kire (twn) lyrics
- hayley williams ate my family - apistat commander lyrics
- rush - satoshi lyrics
- el amor es algo más - amaury gutiérrez lyrics
- criminal - clare kelly lyrics
- ミス・ラビット (miss.rabbit) - エラバレシ (erabareshi) lyrics
- coffee - viices lyrics
- solitude - malhavoc lyrics
- молодой старик (young old man) - блажь (blazh) lyrics