eko - duke banky lyrics
duke banky again o
omotosho ama take you like personally..
comot body if you no like my girlie paddy..
you too fine na your type me i want to carry…
s*xy body and you know me i like to partee…
high 4 you like ganja man
stand by you like a soja man
pull the skirt 4 the brother man
me get money, me be burgher man
your body fine girl i can’t deny
i see the stars when i look your eyes
pull the skirt 4 the brother man
me get money, me be burgher man
meet am 4 eko
she very fine no want let go o
na you i ko dey run to
sing your bass sing your alto o
meet am 4 eko
she very fine no want let go o
na you i ko dey run to
sing your bass sing your alto o
she is a pretty design
oh my god , i swear me i love her plenty
ama post you online
dem other girls demma jealousy very empty
buy you de acura ..
ama take you down to abuja…
girl you too fine i swear you too cute na your type i dey pray down 4 my adura…
high 4 you like ganja man
stand by you like a soja man
pull the skirt 4 the brother man
me get money, me be burgher man
your body fine girl i can’t deny
i see the stars when i look your eyes
pull the skirt 4 the brother man
me get money, me be burgher man
meet am 4 eko
she very fine no want let go o
na you i ko dey run to
sing your bass sing your alto o
meet am 4 eko
she very fine no want let go o
na you i ko dey run to
sing your bass sing your alto o
Random Song Lyrics :
- nous (acoustique) - julien doré lyrics
- big dawg - young mally lyrics
- cookin - big sippy lyrics
- burn - sarke lyrics
- f.p.t.l.s - mehdi lekok lyrics
- fier de mon cash - mononc' serge lyrics
- desvalijado - fermin lyrics
- plume - vkr (che) lyrics
- crystal castles in the hood - dj vibe inc. & max barbaria lyrics
- move the earth - galaxia (metal) lyrics