lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wahala dey - dremo lyrics

Loading...

[intro]
yeah
yawa go dey
wahala dey
wahala dey
yaq yaq
palaver dey
yaq yaq
yawa go dey
code name

[chorus]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey

wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey

[verse 1]
one of my guys users
na ambode
he go looseguard on sat*rday
yawa go gass
dem harm bode
wahala dey
wahala dey
we don dey rage
e nor too tey
stomp the place
they be like fourth eight
we be like hundred and four eight
we turn the place upside down
brought down the gate
(yaq yaq)
they don dey gbess
wahala dey
wahala dey

[chorus]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey

wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey

[verse 2]
we just dey observe
from a mile away
if i hear cough** cough***
ahh wahala date
comot my face
come my place
comot my gate
sharply wash my face
hand sanitizer dey
she wan pull up cos cassava dey
hmm gbola dey
hmm banana dey
but she no fit come
’cause corona dey
thank you very much
dey your dey

[outro]
wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey

wahala dey
wahala dey
palaver dey
yawa go dey
te ba se falafolo wahala dey
te ba se falafolo wahala dey
ayy

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...