pepper - dremo lyrics
you’re talking a rubbish, nkan to ba wu anybody
rapper wey dey sing song
codename!
dremo drizzy yeah, yeah, give dem…
i spend the money careless, okayy
people come dey jealous, jealousy, jealousy
even my enemies dey gum body oh
coz na money wey dey stop nonsense oh
let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise
if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
dem surround you cause you successful
they come around you cause dem dey find something
and if you tell them “no”, you be bad person
but as i be goal getter, me i’m balling on them regardless
let them do the talking, talking talk
while i put the work in, working work
melo ni won, mi o gbo nkan to n so
guys know say i be the omo to n so
while i’m making the money
you make the loudest noise, make the loudest noise if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
if you try me, i will show you pepper
show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
so if you try me, i will show you pepper, show you pepper
ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
fun won tan, fun won tan, fi wonwe’kan…
okayy, o por yeah, yeah
ayaya
kema lo fi ikan we’kan
Random Song Lyrics :
- da evil - b3ric lyrics
- beans - dihaj lyrics
- wenn dir was fehlt - va1e lyrics
- nine out of ten - the fall lyrics
- nadmiar - dezerter lyrics
- club 77 - falcosofly & prodby668 lyrics
- harhainen höyhen - korpiklaani lyrics
- en el fondo - estado de sitio lyrics
- 信じられない人(shinzirarenai hito) - kan (jpn) lyrics
- legs entwined - önnu jónu son lyrics