do like this - dj consequence lyrics
[intro]
consequence
bounce through the fire
baby shake the bumbum
ehn ehn
bounce through the fire, mystro sugar eh
baby shake the bumbum, tiwa*savage
[post chorus]
if you getti money, dey go wan calculate your pumpumpum yh
if you getti money, dey go collaborate your flenjor o
as i getti money, me i want to gyrate and turn na na(jaiye)
so i call genevieve make she come party for london oyh
[chorus – mystro]
o baby do like this
owo lo se koko
omoge do like this o ah
owo lo se koko
why you dey do like this oh ah
o ti mo powo lo shey koko
omoge do like this o ah
owo lo shey koko
mystro sugar
[hook]
bounce through the fire
baby shake the bumbum
bounce through the fire
baby shake the bumbum
[verse 1 – tiwa savage]
tiwa*savage
as the gbedu dey give them the musical
my body dey give them the physical
and when the condition is critical
bobo get down on it
african bad girl, tiwa!
am the baddest, singer!
na me dey them, ginger!
wey dey make them, tingerlin
international lady o, international flavor
americana want her
oya gbefun leyo lankan
if you get money, dem go wan calculate your pumpumpum
if you get money, dem go collaborate your flenjor eh
as i getti money
me i want to gyrate an turn na na(jaiye)
as dey no me for lagos
naso dem dey feel me for london eh
[chorus – tiwa savage]
o baby do like this
owo lo shey koko
do like this
owo lo shey koko o
why you dey do like this
a bi o ti fa igbo yo oo
baby do like this o ah
malo fa igbo yo
[hook – mystro]
mystro sugar
bounce through the fire
baby sake the bumbum well
bounce through the fire
baby sake the bumbum well
[verse 2 – mystro]
kojo
i want to shake palm wine
she want to dance and whine o
erima nice and fine (erima nice and fine)
your body dey cause tension, aje
e dey chook me injection (oh no)
obia goni connecti
abi you want the goody bag oh baby(jeje)
international baby, international flavor
americana want her yh
oya gbefun leyo kan kan
if you get money, dem go wan calculate your pumpumpum yea
if you get money, dem go collaborate your flenjor o
as i getti money
me i want to gyrate an turn na na ehn
so i call genevieve make she come party for london eh
[chorus]
o baby do like this
owo lo se koko
omoge do like this o ah
owo lo se koko
why you dey do like this oh ah (do like this oo)
o ti mo pe owo lo shey koko
omoge do like this o ah (do like this oo)
owo lo shey koko
[outro]
mystro sugar
bounce through the fire
baby sake the bumbum well
bounce through the fire
baby sake the bumbum
consequence!
Random Song Lyrics :
- соевый соус (soy sauce) - flizzer lyrics
- ストレイト(straight) (romanization) - syh lyrics
- always - rosemary clooney lyrics
- otro color - atómica lyrics
- bienvenido a casa - nueve once lyrics
- oh what a shame! - ewy lyrics
- i just got a new pair of etnies - k1dzheart lyrics
- 4k - gedaman sofaking & frane lyrics
- burn and cool - the suitesixteen lyrics
- c’est ton anniversaire, c’est ton birthday - pink lily lyrics