yaro - di'ja lyrics
[intro]
my name na di’ja
i dey sing for my baby
nwannem yaro
i dey love you
i crazy (2x)
ah yeah yaro (ah yeah yaro)
ah ha yeah bayaroba (ah yeah ya yeah)
ah yeah yaro (ah yeah yaro)
ah ha yeah bayaroba (ah yeah ya yeah)
mavin!
ah ha yeh
ah ha yeah
ah ha yeah barap yeah
don jazzy!
[verse 1]
something like a brother
i go be your keeper
something like a annie
wey e catch idibia
something like tee billions
wey e love hin tiwa
something like a romie romie
kill himself for julie
something like anini
you dey thief my heart baby
something like your shadow
i go dey gum your body
something like mtn
everywhere you go
i go follow you my baby
follow you my baby
[bridge]
all i need is your love
your love is all i need
yes, no one can compare
to how you make me feel
i place no one above
oya show me you love me
show me you love me, baby
[chorus]
you thief my heart o (yaro)
bust my brain ni (yaro)
smooth criminal (yaro)
i just dey love you (yaro)
i no dey paro (yaro)
kai! shege banza (yaro)
i go love you ahuh
love you (yaro)
[verse 2]
this soyayya is sweet o
e dey sweet me well welli o
woi woi woi woi yo
duya abeg no lef o
this love is crazy
even i can’t deny it
don’t understand how i feel
but i like it
something like anini
you dey thief my heart baby
something like your shadow
i go dey gum your body
something like mtn
everywhere you go
i go follow you my baby
follow follow you my baby
[bridge]
all i need is your love
your love is all i need
yes! no one can compare
to how you make me feel
i place no one above
oya show me you love me
show me you love me, baby
[chorus: (2x)]
you thief my heart o (yaro)
bust my brain ni (yaro)
smooth criminal (yaro)
i just dey love you (yaro)
i no dey paro (yaro)
kai! shege banza (yaro)
i go love you ahuh
love you (yaro)
Random Song Lyrics :
- enter the mancubus - cult of lilith lyrics
- w telefonie - cleo (pl) lyrics
- destinations (jacques greene remix) - mild minds lyrics
- flipside - primrose ripper lyrics
- middle class (중산층) - olnl (오르내림) lyrics
- gli amici miei - emis killa & jake la furia lyrics
- niggas in the road - rill smashing lyrics
- dyke bars never last - sapphic lasers lyrics
- zetsu - fake apo$tle lyrics
- mistress - iim lyrics