ole - dexter'miles lyrics
intro~
(conversation between police and a youth)
hey!!, stop there n–ga wetin you carry
i’m talking to you, you keeping dreads right?
sagging your jeans, oh no no!
thats very good na, enter motor, enter motor
mi o le salaye 2ce ( can’t explain )
moboluwaduro oo
you dey hustle, your level pure
if sars catch you, your beating sure
sister bolanle, you be osanle
you no go to school,but you dey p-ss p-ss
mr lecturer, afomo tiyin e tun ba lo
mr gomina, owo ara ilu,le tun yaalo
we never experredit, we never experredit (3ce)
e ja wa lole
e ki gbe ole o oooo
oooo ole !!!! (3ce)
le le le le
ole!!
verse 2
(trod)
oga sars, ano be yahoo boy, i be artiste
since i dey primary school, na music i dey practice
the economy bad, i for like try scam
but ati makoweje ni ijoba tun so di habit
where we dey go for this country sef, shey na h-ll
me and you dey suffer, oya who we go tell
people no dey gree talk, e be like say we deaf
i wan know shey when baba god ring the bell, shey we go hear sef
many people dey suffer gaan for my hood
see dem kids, you can see dem they barely go to school
even those wey finish school sef gan dem no see job
na why some people dey do “yahoo better than to rob”
uhn, everyday you feed your family with bribes
your only daughter no dey go school, but she dey p-ss, how?
we never experredit it, because those wey dey fight against drugs
they are all smoking gr-ss now
e ki gbe ole o oooo
oooo ole !!!! (3ce)
( ole ni gbogbo yin)
le le le le
ole!!
verse 3
(dexter’miles , trod)
mi o le salaye,no handout you go fail
mi o le salaye, oga nepa how much i go pay
mi o le salaye, munira basira ti j-pa
any small money eee, everybody wantu leave naija
shey na like this e go dey dey
(olohun oti su wa, wetin dey happen sef)
e so wa di bolo, serekode
(eyin ijoba, e ti so right wa gan di left)
shey na like this we go dey dey?
na person wey dey ball dey chop kote, why, why
dexter~
trod wadido
eeey, eshanu wa o
eshanu wa oo
(end)
Random Song Lyrics :
- no way out - liveartz lyrics
- dark winter - cedroe lyrics
- h.o.m.e.s. - the original brothers and sisters of love lyrics
- i got a woman - carl perkins lyrics
- tindu - mirabai ceiba lyrics
- this song is not a lullaby (feat. the resolutions) - pete the cat lyrics
- syndrom niepolda 51 - lui.gi (pl) lyrics
- бессонница (insomnia) - streepclubb lyrics
- gnarly girl - dxdreak lyrics
- freestyle - bizarrement - deadi lyrics