socor - d'banj lyrics
enyi bobos this is faji time
enyi babys this is dancing time
make una come to the dancing floor
make i teach una how to soko
dbanj don come again o
with a different style again o
all the guys better grab a girl o
make i teach una how to soko
and i no want make you dey dance to the coordiation
i just want make you dey watch my demonstration
i no want make you dey dance to the coordination

ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
ti n ba ni ke lemo ke lemo (lеmo ke lemo, lemo kе lemo)
ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
if you want to get fine omo
just show the girls say u sabi soko
she go recognise say u no be moi*moi
she go dance still u stand the gboin*gboin
i no want make u start dey make yanga
pay your money come club come dey tanda
all the girls just dey dance dey shake their kaka
if you no wan dance make u waka
and i no want make you dey dance to the coordiation
i just want make you dey watch my demonstration
i no want make you dey dance to the coordination
i just want make you dey watch my demonstration
ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
ti n ba ni ke soko ke soko (soko ke soko, soko ke soko)
ti n ba ni ke ju kan ke ju kan (ju kan ke ju kan, ju kan ke ju kan)
ti n ba ni ke lemo ke lemo (lemo ke lemo, lemo ke lemo)
ti n ba ni ke te nkan, ke te nkan (te kan ke te kan, te kan ke te kan)
Random Song Lyrics :
- #drill2 (remix) - bliznacite lyrics
- make it hurt - onoleigh lyrics
- how i feel - feltz or f3ltzyy lyrics
- free yourself - maxi payne lyrics
- allegro - midnight grand orchestra lyrics
- maja's interlude - m'kiah lyrics
- never gonna give you up - brojob lyrics
- go/no - eiia lyrics
- nobody like you - anubasu-anubasu lyrics
- mariel - brava (esp) lyrics