
u (juju) - davido lyrics
[hook: davido]
if no*if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body, yeah
if no*if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body
[chorus: davido]
i cover you
you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
i cover you
oh, you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
[verse 1: davido]
no go tell you tu le jo (tu le jo)
jowo, baby jowo
do anything for ya
say my love is sure
say make you go check your balance
’cause i go dey send the allowance
stеady, steady gan
you know say the money tall
how much you wan chop o?
wеy i no get o
you dey do me like juju dey worry me
you dey do me like juju dey worry me
wetin they wan talk o
you dey do me jazz o
you dey do me like juju dey worry me
you dey do me like juju dey worry me
[hook: davido]
if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body, yeah
if no be you
wey dey ginger my body
coolu my body
sweet my body
[verse 2: skepta]
yeah
say she want big smoke
baby, you want me?
well you can get this g*wagon here for free
see when these guys were switching sides like halftime
you’re one of the only people that were there for me
no cap, you worry when you don’t hear from me
i know that communication is rare for me
i’m so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that
you already know that [?] must come back
don’t get lost in the illusion
baby sit down, stop jumping to conclusions
you never had a top boy in your family like me
so i understand the confusion
we getting money, feeding my people no apology
every minute at the day god is calling me
i never sleep over sabi dey worry me, ah ah
[chorus: davido]
i cover you
you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
i cover you
oh, you dey do me like juju dey worry me
juju dey, do me like juju worry me
[outro]
you, you, you, you
Random Song Lyrics :
- patient memory - nigel & the dropout lyrics
- tomorrow never dies - siamese lyrics
- kills on contact - fog of war lyrics
- silver city - fleet foxes lyrics
- ne volim (mashup) - alexandra & matrix band lyrics
- tictac - bob waist lyrics
- ohayou - chiwa saito, nana mizuki, yuna inamura lyrics
- pumped up kicks - niklas bergwall remix - foster the people lyrics
- double cup - yes mccan lyrics
- das hotel in st. germain - version 2012 - michel'le lyrics