na you holy pass (nyhp) - david oke a.g.s lyrics
jesus
na you holy pass
jesus
jesus christ the living god
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake
you no be gbarogudu (counterfeit)
na you be the best
i praise your name
na you holy pass
Random Song Lyrics :
- bomba patch - vv lyrics
- stand out - pichu lyrics
- nada - cvx lyrics
- blessing '祝福' - 結城アイラ (aira yuuki) lyrics
- abomination in bloom - jesus loves junkies lyrics
- reconnect - txkyo lyrics
- eyes of the world (live in providence, ri, september 4, 1980) - grateful dead lyrics
- по чести (by honor) - sqazzza & jakobyfms lyrics
- คั่นกู (kan goo) - bright vachirawit lyrics
- searching - outmatch lyrics