cheat the system - daniel freshboi lyrics
dunno why they cheat the system
everybody wanna be different
money plans just staying in their head
so much pain caused in their innocence
dunno why they cheat the system
everybody wanna be different
money plans just staying in their head
so much pain caused in their innocence
me i’ma calling am scam oo
falling am down oo
make i transfer oo
you wan come jamb oo
market gone bad oo
what is the plan oo
make i confirm oo
nah nah nah
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
something dem do me fall me down
i no wan pressure you talk now
iskaba dey my back
man kolo now
e no be my fault man kolo small
but when man fall down man grow tall
no check am this kind thing wey kolo kpa
e kpa e kpa kolo kpa
e kpa e kpa e kpa e kpa e kpa
dunno why they cheat the system
everybody wanna be different
money plans just staying in their head
so much pain caused in their innocence
dunno why they cheat the system
everybody wanna be different
money plans just staying in their head
so much pain caused in their innocence
me i’ma calling am scam oo
falling am down oo
make i transfer oo
you wan come jamb oo
market gone bad oo
what is the plan oo
make i confirm oo
nah nah nah
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
chooko chooko dey their head oo
cheat the system
different
in their head
Random Song Lyrics :
- s.o.s - wind lyrics
- wassup - paeka lyrics
- 7am on bridle path remix - smoovethegreat lyrics
- she wants me to dig her corpse - scxurge lyrics
- fuck you - lis diva lyrics
- disagio - live - giancane lyrics
- keith sweat - sethii shmactt lyrics
- watching trains - luca firth lyrics
- covers - echoship lyrics
- tigil na - jnske & yuridope lyrics