industreets (intro) - dammy krane lyrics
the difference between me
and every other person wey dey for street
una still dey give me the opportunity to show ontop tv
listen, street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
igboro x4
baba god sure pass them
peeps wanna see you frown all of them
peeps wanna see you cry
when dey say make you shake, make you shake
make you move, make you move
make you jump up all around
baba god sure pass them
all of them peeps wanna see you frown
all of them peeps wanna see you cry
when dey say make you shake, makе you shake
make you move, makе you move
make you jump up all around
they wonder why am blessed o
gone at the days i dey waka dem dey hiss o
for agege wey we dey so
i dey hustle , i dey pray i dey laugh for the ghetto
people suffer cause of the lack of street knowledge and wisdom
they wonder why i blew up
cause the place wey i grew up am from ikeja
lere, igando, i no go be the person wey go carry last
street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
igboro x4
street
Random Song Lyrics :
- closing jokes - proper channels x khromethesia lyrics
- perfect day - paolo santos lyrics
- mother prays loud in her sleep - the earls of leicester lyrics
- sway remix - sanga skye lyrics
- slime season - andreuw snoaw lyrics
- hail - anger cult lyrics
- blindfolded fuck - s.e.a.r lyrics
- l'uomo col cappello (live @ blue note) - j-ax lyrics
- matrix - kate pierson lyrics
- plug walk (re-up) - jp fuego lyrics