lagos - cyria lyrics
ah ah
ye ye ye ye..ah
aboi
they call me cyria
dmp again ne yo oh oh (where everybody dey go)
oya na, pk!llz
sabi na lagos o
where every body dey blow
sabi na lagos o
where every body dey enter(dey make am)
sabi na lagos o
where all the senior men dey
sabi na lagos o
where even alaba dey
[verse 1]
i dey hear about this lagos e don dey ye
makе me self go use my еye see one day
whether na under bridge (any where i go stay)
coz me i know say one day my hustle will pay
calm down, oh please don’t tell that
i just go on the spot like jimmy jatt
i want chop too get body like gentle jack
oh lord please give that oh oh
from benue 2baba go oh oh
from junction boys dem go oh oh
from enugu phyno and flavor go oh oh
oh lord me self wan go oh
from bayelsa timaya go oh
from akwa ibom iyanya go oh
from delta harrisong self go too
oh lord me self wan go too
any where at all (i go stay eh eh)
ajegunle, o’reilly ( i go stay eh eh)
ojuelegba suru*lere (i go stay eh eh)
idoh me town, gbagada ( i go stay eh eh)
ojota, bariga ( i go stay eh eh)
aje, yaba ( i go stay eh)
mushin, alaba ( i go stay eh)
i go stay eh
i go stay eh
i go stay eh
sabi na lagos o
where every body dey blow
sabi na lagos o
where every body dey enter(dey make am)
sabi na lagos o
where all the senior men dey
sabi na lagos
where even alaba dey
[verse 2]
my mummy dey hala
daddy dey para
them say if i go there them go give me wahala
abeg i’m sorry
mummy please forgive me
i gone disrespect you on this matter eh ye
coz i wanna go run things with wande coal hmm hmmm ye
coz i wanna go run things with davido oh oh (ye ye eh eh)
so pk!llz come tell them waiting you know eh….
i say come tell them waiting you know oh oh oh oh
[verse 3]
say na lagos state everybody wanna go too
so i carry my bag enter motor
whether na day bus
whether na night bus
me i no care as long as i dey ride bus
mummy yo make you pray for me
so i go make am big surely ee
see this songs i dey sing no go go in vein
very soon every body them go know my name
me i no know anybody for this place when i dey go (baba god na your hand i dey)
e no go good say me i come lagos and i go back empty handed (oh lord make you make a way)
sabi na lagos o
where every body dey blow
sabi na lagos o
where every body dey enter(dey make am)
sabi na lagos o
where all the senior men dey
sabi na lagos
where even alaba dey
lagos oh
lagos oh
lagos oh eh eh
lagos oh
lagos oh
lagos oh oh oh
ah dey call me cyria
pk!llz
dmp again ne yo oh oh (aboi)
Random Song Lyrics :
- 울려 퍼져라 (touch you) - dana (korea) lyrics
- mountain - strahan lyrics
- jealous - bahja rodriguez lyrics
- 95 - losi lyrics
- imma zoe (remix) - black dada lyrics
- keep forever - frøder lyrics
- i'm so hood - moneyrain lyrics
- silver - lord esperanza lyrics
- turn me on - mrk1 lyrics
- ain't gonna leave - a r i z o n a lyrics