grace - chilingwrld lyrics
eledumare bless me
make this people dem no go stress me
make this people dem no go jonze me
make this people dem no go, make this people dem no go
eledumare uplift me daddy
make you shame all those wey wan laugh me
make you shame all those wey wan chance me
make you shame all those
if no be god dem for match me like a carpet
if no be god dem for blow me like a trumpet
if no be god wetin eyes don see
me and my geez from sundown to sunset
if no be god i for don fall yakata
if no be god i for no dance galala
so i say thank you for your blessings
blessings on me
i no go fit lie for you
all i just wanna tell you is true
say my god is good
taste and you see it’s true
man no look like what we have been through
i’ve been through alot
talk dema talk but i don’t give a f*ck
me i make a move ama shooting my shot
try bring me down but am up in my spot heading to the top
so i pop my henny, puff some loud
my eye don dirty, i no see the crowd
only good vibes is allowed in the house
praying all day for the dollars and pounds
all by the grace, grace
excess blessings
man dem wan stress me
oh lord have mercy
Random Song Lyrics :
- get me? - the skints lyrics
- elend #16 - muff potter lyrics
- placebo domingo - muff potter lyrics
- goodbye - isabelita lyrics
- ash - demon hunter lyrics
- meine macht für niemand - pascow lyrics
- zwickau sehen und sterben - pascow lyrics
- mond über moskau - pascow lyrics
- insomnia - stephen jailon lyrics
- so long the buildup - royal tusk lyrics