sabi - ceeza milli lyrics
[intro]
yea yea yea yea
yea yea
{it’s kel-p vibe}
ceeza milli wene mighty here, wene mighty here oh
yea yea yea yea
[hook]
wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
“oh woh woh woh, woh woh woh woh”
“bobobobo, ceeza milliana”
yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
{spellz}
[verse 1 – ceeza milli]
omoge, i dey beg make your love no go p-ss me by – yea yea
cos i fit pai, my baby, if your love go p-ss me by
my girl, e get so many things wey dey my mind
but i no mind to take it slow, girl
maybe, you can take your time
po e woh, this your love e dey ginger me
january to december baby
i go love you, my girl, e no go tire me
say you go be my lover
mami, say i go be your lover
girl, i promise to dey with you, any season, any weather
we go dey together, yea yea
[hook]
you too sabi, you too sabi, baby oh
shey you go be a part of me? baby oh
girl, ama make you proud of me, baby oh
say we could start a family, oh baby oh
and i promise i won’t lie, baby
i’ll never leave you in the dark
i need you in my life, my baby oh
shey you go follow me, follow me?
[chorus]
wa je, wa je, wa je, ko ni gba
kino je, ma je, ma je, ko ni gba
je je ma je, ma je, ma je, ko ni gba
“follow me”
wa je, wa je, wa je
wa je, wa je, wa je, ko ni gba
“woh woh woh, woh woh woh”
wa je, wa je, wa je, ko ni gba
shordy can you turn and follow me
“woh woh woh, woh woh woh”
wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
[verse 2 -duncan mighty]
girl, e be you, e be you
deserve to be love well well
-after you na you-
e be you uh, deserve to be lovu
every time, me dey popopopo for your love
-your love-
and me dey call call call for your phone “yeah”
girl, beg gi an-an-an answer my phone “yeah”
i want to ki maka do do “yeah”
e dey do usie usie weh “usie weh”
ala-do-da turi wo cele “cele”
i no go remove, if you carry belle “carry belle”
na straight to your mama, ono mi kaje
ah baby me ngw-ngwa
biko baby, bia make i spend money for you, no time
cos i don’t wanna lose you, baby me ngw-ngwa, make we go
[verse 3 -ceeza milli]
take ma body, n-body love you the way i be loving you
baby, say na only you, n-body make me feel the way you do “yeah”
iburu nkem ogini foziri
cos as you see me, my baby, i fit to pai for you
“uhnn uhnnn”
[hook]
you too sabi, you too sabi, baby oh
shey you go be a part of me? baby oh
girl, ama make you proud of me, baby oh
say we could start a family, oh baby oh
and i promise i won’t lie, baby
i’ll never leave you in the dark
i need you in my life, my baby oh
shey you go follow me, follow me?
[chorus]
wa je, wa je, wa je, ko ni gba
kino je, ma je, ma je, ko ni gba
-it’s stg-
je je, wa je, wa je, ko ni gba
kin ma je, ma je, ma je
je wa je, wa je, ko ni gba
-woh woh woh-
kino je, ma je, ma je, ko ni gba
-woh woh woh woh woh-
je je, wa je, wa je, ko ni gba
“ceeza milliana yea ih, weene mighty here oh”
Random Song Lyrics :
- jonison (live) - busdriver lyrics
- when it gets dark (ft. the r.o.c. & project deadman) - twiztid lyrics
- hopeless romantic - lil dicky lyrics
- semata karenamu - difarina indra lyrics
- 1 on 1 - kaylan arnold lyrics
- fridget - juice wrld lyrics
- снежный ком (snowball) - letai lyrics
- haider - iritil lyrics
- didima feggaria - live - konstantinos argiros lyrics
- close your eyes - dahlia sleeps lyrics