no be you - brown c. lyrics
ahh
yeah
it’s another one
brown c
let’s go
common
whoop
how da girl fine so?
they all wanna know
has she got a man
how that pikin fine so?
wonders for this earth
no man fit understand
na only god e know (yes)
how e shape am
how e mould am
grasshoppers dem leave the field for praying mantis
make me i cut kata
make i raise my points
this battle no go easy yeah (no)
this fight e no go easy yeah
make we shake town we go down (down)
make we take time we go down (down)
she’s worth the t**th i’m losing yeah(losing)
i go be fine when she kiss me yeah (kiss me)
them dey want say make you share yourself
tell dem say
no be you
baby tell dem say no be you (no be you – no be you)
baby tell dem say no be you (no be you – no be you)
baby tell dem say no be you
you you you you (no be you – no be you you you you you)
no be you * no be you
baby tell dem say no be you
baby tell dem say no be you
no be you you you you you you you you
them sa na your passport
i say na your mind eh
make i come dig my gold oh oh o
make i come dig my gold oh
them sa na your passport (what)
i say na your mind eh (yeah)
make i come dig my gold oh oh o
make i come dig my gold oh
this battle no go easy yeah (no)
this fight e no go easy yeah
make we shake town we go down (down)
make we take time we go down (down)
she’s worth the t**th i’m losing yeah (uuuuu) (losing)
i go be fine when she kiss me yeah (kiss me)
them dey want say make you share yourself
tell dem say
no be you (ede ba ede ba ede ba)
no be you (ede ba ede ba ede ba)
no be you (ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba eba)
i want leave town (i want for leave this town)
with you baby (with you ma baby)
let’s go somewhere (make we go somewhere)
just you and me (just you and me)
i want leave town (this town)
with you baby (with you baby)
let’s go somewhere (somewhere)
just you and me (just you and me baby, no one else)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba eba)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba ede ba)
(ede ba ede ba eba)
Random Song Lyrics :
- she 1 - laura mvula lyrics
- seek your kingdom (live) - kings kaleidoscope lyrics
- here come the reapers - teamheadkick lyrics
- this is the place - atlas engine lyrics
- vazio - djonga lyrics
- deathroll - national suicide lyrics
- sztorm stulecia - kobra x bezczel lyrics
- eastside - sydnee b lyrics
- drum machine - big grams lyrics
- kaya - bob marley & the wailers lyrics