covid 19 - brizzle man lyrics
Loading...
have you see whey tin you don done to me
*******
sheybi na you talk say you no
sniper agbawoo mania
agbawo mania aa
f*ck dem gbe fun
dem con dey rush us
we dey see watin dey happen
na for nigeria
covid 19
coviidi 19
corolla na him dem dey talk about oo
omo nigeria
gba gbe oo
boni oshen se le
sey ori ni oo
emi kó no mo loo
sheybi awon ijoba lo ni ki am duro si ile o
them no send us any money o
watin con dey sup now o
you con dey do anyhow
god punish dem
who dem be!
f**k up o, f**k off
government f**k up, f**k off, f**k off, f**k
what the f**k
covid 19 ni nigeria o na lie
dem want use am chop money ni
dem con dey talk make we stay for house
dem no give money
dem give us food oo
dem no give light
Random Song Lyrics :
- sugarcane - bad cop/bad cop lyrics
- the gift - daniel o'donnell lyrics
- banana boat - mina lyrics
- por que você faz cinema? - adriana calcanhotto lyrics
- you can always count on me - alexis michelle lyrics
- i saw a mighty angel fly - the mormon tabernacle choir lyrics
- promises - adi nowak lyrics
- wez sie staraj - mirak lyrics
- robot bailarín - mother goose club lyrics
- mexicali - polo & pan lyrics