end sars (my sars story) - boy v lyrics
end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am
Random Song Lyrics :
- loki vs count olaf - freshy kanal lyrics
- different method - dare lyrics
- tumaine byinshi - abafite ikimenyetso lyrics
- trupka - bm lyrics
- pen pineapple apple pen in italiano (ppap) - scottecs lyrics
- rise - spoiled. (by) lyrics
- o amor é - sam the kid lyrics
- running - soultech lyrics
- 人间规则 (renjian guize) - 李艺彤 (li yitong) lyrics
- 16 - xiomari lyrics