haba(remix) - blaqbonez,eris emo lyrics
blaqbonez ft eris emo *haba remix
[intro]
haba haba haba
[eris emo] verse 1
you too pretty for my mental eeh
if i die then i diee
come kuno my type
you the one
that am supposed to lovaa
you got this boy on the low low low
down to earth like a kandolo
blaqbonez and eris emo
filile nga amlilo
this a vibe zed and naija
for every bodyy ooooihhh
i goti girl with fine body
fine like an empress
noti number 9 she a 10 and she impress
heny henessy moët on the go oohhhhh
ifya so ndapena limooo
[hook] blaqbonez
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
hennessy moët don they go
me i don they slow lolo
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
haba haba haba
wetin be the matter
shey na because i get e power
wey you wan k!ll me fro my mama ah
haba haba haba
i don dey loose my temper ah
amaka send your aza ah
she no leave until i wire
because of you nwanyioma
me i no con pai for here
many many rappers turn each other to enemy
if your booty was a rapper e for deadly
if you must scream my oh my
oh my baby why oh why
tell me tell me all this rappers don they plenty
if your booty was a rapper will you impress me
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
henny hennessy moët don they go
me i don they slow
she they whine like korodom
make a man wan dey kololo
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
tell her make she calm down calm down
calm down
but she say she wan whine until a man die
but i no fit for i get 9 lives
bebetibe bebeti bebe
Random Song Lyrics :
- 40 grados en la ciudad - young cister lyrics
- lies - serane & milanezie lyrics
- the hunt - johnny germ & the membrains lyrics
- yeah! freestyle - grill z lyrics
- shoreline freestyle - vali wsfbd lyrics
- floppy song - blackpink lyrics
- олдскул(oldschool) - chernykhgang lyrics
- ladakh - maddy puneet lyrics
- pork chops - nemizzo lyrics
- koita - kid young lyrics