konongo zongo - black sherif lyrics
[intro]
(why so serious)
no no no no
[verse 1]
i pray to god for times like this aswear my papa
i no fit lie you like koti i work so harder
i go wayward for what i need kwaku mantie obiaa
it’s me and my gang we never speed kakra kakra noaa
they say i stubborn cause i no go their way
and i don’t know why they p*ssed off when i’m runnin’ my race
it’s getting them f*cked up they ain’t catchin’ up with my pace
i’m not to be slept you go wake up na wayɛ late
don’t stop oh my jiggy blacko
i tell myself these words every time on the road
and i’m still grindin’ cuh it’s do or die where i’m from
kwaku the black sheep no dey give up no way
i run from house to chase the guala my jigga
plenty calls efri me fie nso mannfa da
them vex me taya for my house but i no mind
i never gree make petty complains pull me back
[chorus]
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself my guy it’s only me
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
[verse 2]
trapper kɛseɛ pahn from a small city
konongo zongo 18 mu hɔ aa na me mefri
ɛnnyɛ deɛ mentee bi da ne kɔ wakyi
anaa gye na shishi bi, sɛ woyɛ fine aa wadidi
menni sabali koro pɛ wɔ makoma mu
bie mu na menkɔ o aniɛden saahn gyesɛ mawu
thousand n*ggas on my neck nanso mannwu
gyina me nan so sann kosi time aa yagyinaa mu
[chorus]
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
who no know me no know me
ask who know me say who i be?
i no dey open up to n0body
i keep my yawa to myself it’s only me
Random Song Lyrics :
- ist es wahr - azet & zuna lyrics
- gone - justhis lyrics
- from liquid - mr.kitty lyrics
- sapna - arijit singh lyrics
- tak harus sama (indonesia jaya) - ari lasso lyrics
- name on it - mickey singh lyrics
- kaikkottum kandittilla - vaikkom vijayalakshmi lyrics
- aeroplanini di carta - rkomi lyrics
- visitante - le vileon lyrics
- arbre de vie - sopico lyrics