ngozi (mixed) - ayra starr & crayon lyrics
[intro]
cray way
[verse 1]
you gimme light bi ti solar
can feel your love taking over
on a good day i be loner
see what you make me discover, ah
girl, you don change my persona, ahn
the revelation is in order
all the pressure i been under
why i call you ngozi
god don bless me, ngozi
no deserve this kind loving
the loving wey you show me
private lounging in paris
with expensive room service
no one make me do like this
girl, i gat you, no worries, no worries, ah
[chorus]
e dey do me, wa*wa, oh
scatter my internal
craving your nsala, oh
no k!lli mе kitana, oh
jeka lo biza wa, oh
hypertension idi nla*nla
rеferee no disallow
no k!lli me kitana, oh
e dey do me, wa*wa*wa, oh
scatter my internal
craving your nsala, oh
no k!lli me kitana, oh
jeka lo biza wa, oh
hypertension idi nla*nla
referee no disallow
no k!lli me kitana, oh
[verse 2]
i know you’re waiting, i’ll run hastily to you
in my panamera, hola, hola, ho
i’m levitating, i feel ecstasy when you
whisper, “nakupenda”
wetin you put for this your jollof? (wetin?)
you’ve gat my heart and my soul on lock
and i wanna go crazy with you
through the night ’til the sun come up
let’s do it all, do it all for love
’cause moti fun e ni kokoro
i never wanna lose this
to you i belong, this must be love
[chorus]
e dey do me, wa*wa, oh
scatter my internal
craving your nsala, oh
no k!lli me kitana, oh
jeka lo biza wa, oh
hypertension idi nla*nla
referee no disallow
no k!lli me kitana, oh
e dey do me, wa*wa*wa, oh
scatter my internal
craving your nsala, oh
no k!lli me kitana, oh
jeka lo biza wa, oh
hypertension idi nla*nla
referee no disallow
no k!lli me kitana
Random Song Lyrics :
- face the change (eboman's remix) - every little thing lyrics
- crocodile - mxre lyrics
- on and on (instrumental) - every little thing lyrics
- devil dog rap - magic's trick lyrics
- colourblind - les loups lyrics
- voa o aire - xabier díaz e adufeiras de salitre lyrics
- can’t die - inzane bolt lyrics
- サクラビト (cherry blossom's man) - every little thing lyrics
- freak da freak - aylek$ lyrics
- all humans must die - drear lyrics