stay - axtrobwoy lyrics
verse 1
omalicha where you for dey?
i dey find u u ooo
x2
chorus
cuz you scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
versbce 1
for your love i go ginger
make no man put asunder
make we do all the things wey u say eee
your love is so tender
my heart i surrender
make we do all the things wey you say eeee
verse 2
baby girl i’m so into you
anything wey i talk na true
for ur sake i go turn mumu oooo
x2
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
verse 3
amaka don me strong thing
mona lisa left me broken
baby but you do me so well
chioma sef na cheater
adaobi sef na jafa
baby but you do me so well
chorus
cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay
baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2
Random Song Lyrics :
- river of time - waves of demolition lyrics
- kisses - will joseph cook lyrics
- an unlikely story - dischordia lyrics
- marching as one - gerald synik mugwenhi lyrics
- bug country - drag the river lyrics
- audrey - carolesdaughter lyrics
- light it up - lance rodriguez lyrics
- she’s so (outta control) (bfm remix) - m-flo lyrics
- 双眼中 (in both eyes) - 焦雷 (rayjiao) lyrics
- jakie to ładne - kamil holden kryszak, justyna święs lyrics