distractions - audiofriday lyrics
intro
morty where’s my portal gun let’s get out of here
i’m staying here rick
are you?
n0body gets it
nothing you think matters matters
this isn’t special
this is happening infinite times across infinite realities
including this?
yes!
au*dio*fri*day
verse1
e don tey wey you dey call me
wey i no answer
you won gimme your drama
you won gimme your bukata
i say i no won deceive you
i no get time to pity you
and i hope
that you get off of my back
i just dey on my grind
so tell me
ta la na talaranta
cos i dey watch how i dey spend my time
and i no get time to reason anything
wey no got fit inside my reality
mo gba pe
mo lowo mo lola
15 days ago
i been dey think about the future
now i realise say
everything wey do me dey the past now
memory mi clear and iwaju mi ti bright now
gbo gbo e lo soft bai nisin me i can’t shout
hook
these days
i no too dey look face
one day
i know say e gon pay
j*pa
sapa don dey run away
i dey find my money
kilode ton wa mi
why be say when i dey focus
you go come dey find me
i don tell you say
i no care about that kind tin
me i’m just a man
so na only god fit talk
but no reason me like say
me sef i no go fit ball o
verse 2
i just dey my crib i dey chill
i just dey do my tin
mixing shii and mastering shii
you know as e dey be
ninu studio chasing the bread
and we dey pray beans
dem dey see me as i dey rap
won wo bi musu
and if you won check all my songs
e dey for youtube
dem no really know say man on fire
but me feel cool
time temi fin sise ni time ti e fin sun
dah one no mean say me i no dey sleep good
kosoro ma gbowo pe
audiofriday don cast
finish sapa one time
og papi 5 stars
omolomo ton jawon omolomo laya
man na gangster
i won be like fake battery
cos’ i too dey drop bars
nigbami ma ge skin
ma wa ri bi coconut
chicks too dey near me
i dey make deir toto hot
if i won dey rap dey go
imma demand some decorum
forget how e be
gbagbe bose sele
audiofriday gbe chorus
hook
these days
i no too dey look face
one day
i know say e gon pay
j*pa
sapa don dey run away
i dey find my money
kilode ton wa mi
why be say when i dey focus
you go come dey find me
i don tell you say
i no care about that kind tin
me i’m just a man
so na only god fit talk
but no reason me like say
me sef i no go fit ball o
these days
i no too dey look face
one day
i know say e gon pay
j*pa
sapa don dey run away
i dey find my money
kilode ton wa mi
why be say when i dey focus
you go come dey find me
i don tell you say
i no care about that kind tin
me i’m just a man
so na only god fit talk
but no reason me like say
me sef i no go fit ball o
Random Song Lyrics :
- d.m.m.w. - locksley lyrics
- casino - kickeurs de chambre lyrics
- spoils (12 pm) - yoshua lyrics
- divorce song - pete gold lyrics
- на дне (at the bottom) - tony reznik lyrics
- last - micah tyler lyrics
- drunk text - patrick bass lyrics
- lost without your love - steve michaels lyrics
- dáda patrasová drip - maniak lyrics
- i've got your six - stephanie quayle lyrics