breathe - afrococoa lyrics
many many things i like to do
many many skies around the world x 2
verse 1
freedom na wetin we want
make u dey your dey ,i dey my dey
earth was made for us
enjoy your air as long as you can
when i commot from donmot
mama dey for house dey pray
when i pursue my own pot
some people dey there dey prey
e get two truths wey dey for this life na death and birth
people dey come people dey go (death and birth)
chorus
i wanna breathe
i wanna win
verse 2
when you come my house i welcome u
you carry my gold give me gun i no complain
you carry my people go
i no complain
you carry my diamonds go i no complain
ok
we fly come your side
your welcome na visa
we steal no foreign gold you still dey shoot us down
wetin be this!!! x2
my home my home no dey
meaningful as yesterday
just because u brought colo
democracy na colo colo
education na colo colo
religion na colo colo
government na colo colo
everything na colo colo
i wanna breathe
i wanna win
Random Song Lyrics :
- still got it - shy grey lyrics
- right here in july - al bairre lyrics
- ünnep - edda művek lyrics
- wo ist behle? - marius müller-westernhagen lyrics
- death star - sebastian kamae lyrics
- viver é dever - djavan lyrics
- man in the sky - heir apparent lyrics
- o, nie... - wwo lyrics
- snob - fy lyrics
- sterne zählen - bosca lyrics