
living things (remix) - 9ice lyrics
[intro – davido]
oh oh o
ancestor and obo, eh…
ha, kin sha ti lowo, owo
[chorus – davido]
living things, everywhere i go dem believe me
all the girls you know dem feeling me
everywhere i go am giving things
cos my god he no dey limit me
i don go, oh oh
obo don go, eh
[bridge – 9ice & davido]
kin sha ti lowo
foreign money
k’emi sha ti lowo
without my daddy money
kin sha ti lowo
ask my baby mummy
kin sha ti lowo
eh eh eh
[verse 1 – 9ice]
awon temi sashe (won sashe won sashe)
won sashe loru moju (won sashe won sashe)
awon temi sashe o
lai foju ko’run
ole sun ole lagun
ole n sun, ko mo google
ole nsun, ole han’run
olе sun, ole o kaku
yeh
money no dеy fall from heaven
shey you know oh
god no go come down from heaven
you better know oh
[chorus – davido]
living things, everywhere i go dem believe me
all the girls you know dem feeling me
everywhere i go am giving things
cos my god he no dey limit me
i don go, oh oh
obo don go, eh
[bridge – 9ice & davido]
kin sha ti lowo
foreign money
k’emi sha ti lowo
without my daddy money
kin sha ti lowo
ask my baby mummy
kin sha ti lowo
eh eh eh
[verse 2 – davido]
who talk sey you no fit make am?
he eh
god blessings dem no fit break am
laye laye
my seven head dey no fit shake am
hey hey eh eh eh eh
just dey pray, just dey pray sha
make sure you no look any stranger
one day he go make chance for you
cos he don get plan for you
yeh yeeh
k’iku mapami mapami
k’omo mase ku mase ku
k’ay mase ku mase ku
k’owo wa wole, wa wole
k’iku mapami mapami
k’omo mase ku mase ku
k’ay mase ku mase ku
k’owo wa wole, wa wole
[bridge – 9ice & davido]
kin sha ti lowo
foreign money
k’emi sha ti lowo
without my daddy money
kin sha ti lowo
ask my baby mummy
kin sha ti lowo
eh eh eh
[verse 3 – 9ice]
human being, human being
we making money differently, differently
as a human being, human being
ojo iku lojo isimi
ah aha ah aha
today na my pay day
mo sise mo rere
thank god it’s friday
kajeye gbagbe osi ooo
when you see me coming
make way, make way, make way
kuro lona
[chorus – davido]
living things, everywhere i go dem believe me
all the girls you know dem feeling me
everywhere i go am giving things
cos my god he no dey limit me
i don go, oh oh
obo don go, eh
[bridge – 9ice & davido]
kin sha ti lowo
foreign money
k’emi sha ti lowo
without my daddy money
kin sha ti lowo
ask my baby mummy
kin sha ti lowo
eh eh eh (x2)
Random Song Lyrics :
- originale - the andré lyrics
- chapel of dreams - the dubs (doo-wop) lyrics
- love me like you love your car (demo) - upsahl lyrics
- love is love - filigrann lyrics
- triumph - nikadank lyrics
- hanging on the edge - bean2002 lyrics
- pasta - iceycloud lyrics
- closer to her - fortuna 812 lyrics
- escape from the city - chris allen hess lyrics
- come summer end - asylum st lyrics