
little money (remix) - 9ice lyrics
oh, little money soon expended
plenty money
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
edumare fun mi ni money
baba funmi ni money
plenty plenty money ohh
money wey i go take blow my family
money wey i go take blow my brothers and sistеrs
money wey i go take know friеds
money wey i go take help the poor and needy
money wey i go take help my nation my brother
baba give me money oooo
owo tabuwa
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
i say money, money makes the world go round
many money infact make e so d*mn right
so many, so many poor man around
rich man dem dont care about ghetto man now
i don tire sef my paddy go hear sef
this is my people i be
dey wan say what profited a man to gain the world
and be six feet down
still dem dey drive big cars around
dem go about town spreading jealous around
e go better na all man sound
but from them omo dem no get time
little money too much expended
remember your neighbor is suffering
this world would one day be forgotten
so the little you have don’t be stingy
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
mafinu mi momo’je, paddy, brother
iwo tori mi nigba yen o belento osa pamo
with your food under the table
o mo 9ice when me still dey use leg waka
for akoka, you know me when me still find cd writer
for the whole bariga
enter gbagada, where most of my friends dey
then nise lon fi mi tranga
won ti jiso un e pe mo wo studio
next thing you here am for radio, through your stereo
watch your video gbo mi ni channel o
next thing o si ma gbo mi ni m.t.v base eh
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh x5
little money soon expended
toba lowo je kawon padi e jenbe
little money oya lati na oh oh
Random Song Lyrics :
- i'll be just fine - kidr lyrics
- time (remix) - jamesy! lyrics
- we up! - cookie lyrics
- endlich frei - xam651 lyrics
- backseat valentine - charlie collins lyrics
- last midnight - 2002 broadway cast of into the woods lyrics
- vientos del sur (acústico) - avalanch lyrics
- euphony alpha - cryptic one lyrics
- queen of hearts - joe purdy lyrics
- way up - neshry trapan lyrics