
lifestyle - 5rank lyrics
holy
i’m just tryna make myself
a whole priest
yes i wanna tell you make you
know this
cus if i no tell you
then who go give me some listening ears
i no wan dey chook chicken for
where be for bird
tryna find my peace
this all i dey crave
any location you knw i go dey
ah ah
and if dem know…
say i gat it all
(n0body go feel ok)
hmm and if is god wey give it all
(how comes i get am all)
if i no getty power
him go recharge passy charger
no be oriamo or itel charger
this one na god dey pass the power
so we no go dеy lack to fire
so we go fire oooo
[chorus]
try to dеy talk but i no want
cus i like am….
even if dey try to dey know how be my lifestyle
(catch it catch it catch it all now)
(plenty men dey give order)
(i no care cus i don hold ground)
(plenty go fall we gon roll back)
oh god oh god
i wan dey on whole vibe
make my people dey praise my whole vibe
if e never do dem i jot one
drop the song like 2k times 45
all in name of good way
to pour out
pour out my mind like full basin of water
life is cold i don’t let that froze down
Random Song Lyrics :
- lay up - andy mineo & wordsplayed lyrics
- i need (remix) - meredith brooks lyrics
- pour toi - ariane moffatt lyrics
- a mio fratello - o.r.o. lyrics
- coming of the knight - admiral freebee lyrics
- такъв или такъв / takuv ili takuv - atila lyrics
- devotee - rabbit junk lyrics
- my name is (remix) - mc chris lyrics
- dealer - migo bands lyrics
- gta #7 - denzo lyrics