
i pray - 3ple l lyrics
chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
verse 1
so so drama in the hood everyday
and i pray to the mama wey don lose e pikin oh
so so blood in the news everyday
if you say make i talk tell me where to begin eh
okwa onye ma mmadu n’gbu mmadu
different situations wey е don happen
but i believе in humanity
we need to build new society
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
keep going cuz tomorrow e go better gan
hold my hand no matter the weather gan
prayer is the key to make your blessing pop like hennessy eh
so everyday i wake i pray
chorus
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
everyday i wake
i dey thank god oh
verse 2
lot of people don go, me i dey here
in god we trust
tryna bring smiles to me parent
yeye
cuz daddy long gone, and in the long run
i just had to be a man ‘fore i even reach four
money on my mind, i will never think poor
i say money on my mind, i will never think
omo malo faraway
the boy di confirm
you say i no geti swag
no be your concern
i no like fight, i no be van damme
see i hustle each day all because of my fam
oya shout*out to swizz and the rest of my man dem
keeping it real than a million grand
cuz one day na one day
me gon make it to the top
Random Song Lyrics :
- sus drip! - phaserzz lyrics
- два куба - dope kaen lyrics
- nie ma już mnie - grzekol lyrics
- make me proud - shaq bruce lyrics
- original mix - per vers lyrics
- don't lie to me - thato saul lyrics
- who dat? - jaxisonline! lyrics
- on fye - the simps, lyrics
- all i need - dj transe lyrics
- dreams to dream (tanya’s version) - cathy cavadini lyrics