2greidz the legend - 2greidz efejene lyrics
intro
yeh yeh yeh yeh yeeh
chilling with tugreidz here
oh u u uh ah ih
yeh yeh
yeh yeh yeh yeh
yeh yeh (yagha)
verse 1
my story story story story oh
oh oh
n0body holy holy holy holy yel ah
saint i get a story
omo plenty story (a ah a ah ah)
this is my story ah
i get plenty story
saint story
badman
chorus
say i gonna be legend
tugreidz the legend
i am the legend
i gonna be the legend hex
verse 2
they just want to pull me down
even in my own town
but i get love for my home town
i get lovе for my home town
me i no dey carry shouldеr
i just want to be loyal
i just want to be a lover of my people
o o o oh
they are multiple wanna stop me oh
they are multiple never want me to blow
they are multiple, they are multiple
dem dey observe me want try k!ll my hand
everything wey you dey do
make sure say you dey do your best
if you can’t do your best
oyah oyah stress your self
nothing good come easy
that’s why you need to busy
that’s why you need to busy
try to make the money and achieving
(everybody wanna be the best)
everybody wanna be the best
but not everybody can’t be the best
many are call, few are choose
i pray to be among the choosing ones
be among the choosing ones
i pray to be among the choosing ones hey
chorus
say i gonna be legend
tugreidz the legend
i am the legend
i gonna be the legend hex
verse 3
any place i enter
any place wey i enter
na so i go dey run like saint
i run the things, never run me
saint i run the things, never run me
i making the money from the musical
say dem dey feeling my pattern
tell me what more you see
i badman trailer never to go down fall o ow
seem, dem dey talk about my matter
want try to dirty my fame oh
wanna dirty my fame
all because am a fame oh
they just wanna pull me down
but i promise, i will never go down
i just want to rise on top
and never to fall, i just want to get strong
Random Song Lyrics :
- the sabbath - the last ten seconds of life lyrics
- first day out school (demo) - 1mill lyrics
- what is it all for? - red identification crusaders lyrics
- avec moi - bat' (producer) lyrics
- miss you - pretty pacc lyrics
- love / lose - shaphan smith lyrics
- status seeker (2004 live remastered) - dream theater lyrics
- triste, louca ou má (ao vivo no sonastério) - francisco, el hombre lyrics
- llegando al aire - marina wil lyrics
- we willen meer meneer - racoon lyrics